Daughter of ex-Nigerian footballer Ibrahim Babangida wey die share final moments wit her papa

Daughter of ex-Nigerian footballer Ibrahim Babangida wey die share final moments wit her papa

Former Nigeria international Ibrahim Babangida die for car accident on 9 May and im daughter, Salma, share her last moment wit her papa.

She tok say Ibrahim bin teach her how to dey patient and be good pesin.

β€œI bin no dey aware say my papa and my uncle bin dey travel. E dey always advise me to be good pesin," Salma tok.

Filmed by Monday Idara