You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Ships still dey careful about using Strait of Hormuz as Iran issue warning despite ceasefire deal

  2. 'Ketamine Queen' chop 15 years prison sentence for selling drugs wey kpai actor Matthew Perry

  3. US Immigration release ex-Ghana finance minister three months afta dem detain am

  4. Covenant University confam cause of death of student, deny medical negligence

  5. Nnamdi Kanu lawyer give update about dia appeal as Ipob leader dey serve life imprisonment for Sokoto prison

  6. Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  7. $220 to buy ant?

  8. Occupy Inec: Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  9. Champions League quarterfinal: Barcelona, Atletico, PSG and Liverpool play for UCL

  10. Nigerian Army clear allegations wey ex-soja make on welfare and salaries of Army personnel - how dem dey pay dem?

  11. Wireless Festival cancel afta UK block Kanye West from entering di kontri - wetin im do?

  12. Two pipo chop arrest afta Rapper Offset collect bullet for Florida

  13. Trump say 'whole civilisation go kpai tonight' if Iran no make deal as US strike Kharg Island

  14. Artemis II crew dey return to earth afta dem fly around di moon

  15. Attacks wey don happun for Nigeria afta Tinubu visit Plateau State

  16. Which options ADC get?

  17. Head of IRGC Intelligence Organization Majid Khademi, Commander of Quds Force Special Operations Unit Asghar Bagheri die for US-Israeli strikes

  18. Why EFCC neva act on Nigerians calls to prosecute Blessing CEO sake of stage 4 cancer claim and donations

  19. Wetin US lobbying firm wan do for ADC inside dia kasala wit Inec?

  20. 'DSS assure me of safety but I no dey fear' - Channels TV host react to Wike 'shooting' comment

Trending Now